Robot prostitutes could replace humans by 2050 (VIDEO)

Android brothels: Robot prostitutes could replace humans by 2050

Wiv advances in technology every passing day, de thots of man is limitless. Abeg wetin I won take Android babe take do when women never finish for street?

   Some go say 
"She no dey as for BIS Money"
"She no dey ask for Blackberry Porsche"
"She no dey Nag whenever I hang out wiv fwends"
and most of all, "she no dey act like say she dey do mii Favour when we won Pinishi"

LWKMD

Watch de Video




Comments

Popular posts from this blog

#GUINNESS RECORD: Nigerian set World record for Longest sexual intercourse ever

The Ark of Covenant Has been Found, right under the Cross where Jesus was Crucified (Pics & Video)

Bestiality: 20-year-old girl arrested for having sex with dog since she was 13